APGA And The Yesterday Brouhaha...

Una don hear say dem do protest for APGA secretariat yesterday?? hmm... No be small matter oo!  The matter yesterday be say plenty youths wey de frown their faces like people wey smoke igbo' carry placards storm APGA State Secretariat wey dey for Awka... Dem hurry come declare say na Chief Sir Norbert Obi be the authentic state chairman of APGA and say Ayamelum people no follow for the

from Stella Dimoko Korkus.com http://ift.tt/2fzfTeq
via IFTTT


SHARE THIS
Previous Post
Next Post